Lord You Are Great Lyrics
You give me wings, now I’m up in the air As I dey plant, You dey give me the rain If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today Ebenezer, You dey shower Your grace Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o
Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba (oh, Lord o)
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can’t explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I’ll praise You forever
When You check am, You go know Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
‘Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Leave a Reply