DND Lyrics
Banger!
Another banger!
Mo tun ti de la ti dagbo ru o se
Me wey be werey, o ya gawu o gawu
Se you no dey see say I just drop gbedu eh?
Dem talk say no be me be H-I-M, okay na, you go come tell me na who o, na who?
Make humility no go turn me malu
Because if I talk one they go wan swallow me eh, eh
Se I wan good? Se I wan bad?
Se I wan real? Se I wan fake?
Me I no do again
O ya see wins now, they wan shallow wins
Say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much P’s and Q’s, right now, I go put you on D-N-D
Keep your eye sharpen, because e get as you go move around me, wey you fit end up for D-N-D
I dey waka without security, because I shucking one sakabula inside my G-L-E
Hey o se o, o wa bi
Even egbon dey collect D-N-D
Baba won
E sure for me, my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me
Solomon
Girls dey chew gum because they sabi say I be idan
Omo, make I no too talk, make I sofree sit down
Because if I talk one, they go wan swallow me eh, eh
Se I wan good? Se I wan bad?
Se I wan real? Se I wan fake?
Me I no do again
O ya see wins now, they wan shallow wins
say
They wan dey bully me, omo, I don too
calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much P’s and Q’s, right now, I go put you on D-N-D
Keep your eye sharpen, because e get as you go move around me, wey you fit end up for D-N-D
1 dey waka without security, because I shucking one sakabula inside my G-L-E

Leave a Reply