Wise Remix Lyrics

A word is enough for the wise, still rolling dice
And, I keep my eyes on the price, emi ti mio nice
Me no dey charge, DM me for bad advice (me no dey charge, DM me for bad advice)
Dick wey dey fall go still rise, no matter the size
You know say na God dey provide, Alhamdulilah
You sef dey try, this hustle na do or die

Mm, miracle no dey tire Jesu (mm, miracle no dey tire Jesu)
So many blessings I forgot (so many blessings I forgot)
Still yet, I’m still ungrateful, God (still yet, I’m still ungrateful, God)
I know say if na man, he go talk (I know say if na man, he go talk)
Edumare, You bless me, rep me (Edumare, You bless me, rep me)
Na you give me liver, make I no foh (na you give me liver, make I no foh)
Ohun t’oba le gba l’olowo sha, omo iyemi talika l’anti ko

Agbako meta, na ten kobo we dey sell am (we dey sell am)
E so surplus, melo l’ofe ra? (Melo l’ofe ra?)
I dey come, make you go, make we no get quanter (make we no get quanter)
My girlfriend say “she no go fit break up”, my Nutella (my Nutella)
I don make her cum like ten times (cum like ten times)
Ti moti sha gbana, mo gbe de cloud nine-‘ine (mo gbe de cloud nine-‘ine)

T’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge), shack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
Omo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere

Attack, (hoohoo), Gbabe, (Hoohoo)

Omo iyami, Go psycho N Coo coo

For my eye

E be like i see red and blue blue

Sometimes, Oju mi ma red, O ma shu shu

Arggggh

We go hard, cos we so ambitious

I no miracle no dey tire jesus

Standing ovation for all my brothers that made it out of the slum

E bami fun wan ni round of applause

Ki olorun ma boju mi je (Near dem)

Pounds and dollars yen (Jembe)

Komashe (Yeah yeah)

Lifestyle ti mofe

Kii ma swing bi Ago elepon ni miami lori chair 13.5 billion year of data fit dey inside

Human dna but in my system, room for dulling no dey land of the free

Home of the brave, USA, what you saying